Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




2 Samuel 5:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 David ask en men dat day, “E get anybody for here wey hate Jebus pipol rish mi? Make wi kill dem? Den, make una pass di wota go kill doz poor and blind cripple.” Na dis make dem sey, “Doz wey dey blind and cripple, nor fit enter God house.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




2 Samuel 5:8
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di men for Israel kon sey, “Yu si dis man wey dey kom out always? E dey do like dis to shalenge all Israel. But awa king don sey, ‘Anybody wey go fit kill di man, e go gi-am money and en dota make e marry and di pesin papa house nor go dey pay tax again.’ ”


But David win Zion take and dem kon dey koll am, “David Town.”


Afta dem don kapture der, David stay der kon koll am, “David Town.” E build house round am and e start from di dry land go rish di east side for di hill.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka