14 Di shidren wey dem born for am for Jerusalem na: Shammua, Shobab, Natan, Solomon,
di One wey yu don prepare for evribody present:
Jesse born David wey bi Israel pipol king. David born Solomon (wey Uraya wife bi en mama),
Di shidren wey dem born for am for Jerusalem na: Shammua, Shobab, Natan, Solomon,
Ibhar, Elishua, Nefeg, Jafia,
Na Natan pikin, Zabud bi shief to di difren govnor.
Di land go mourn. Each family go mourn by demsef. Di family wey kom from David tribe, Natan tribe,