Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




2 Samuel 5:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Den all di tribes go meet David for Hebron kon tell am, “Wi bi yor own flesh and blood.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




2 Samuel 5:1
13 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

bikos wi bi part for en body.


David still tell dem make dem tell Amasa, “Una bi my own relashon, from today go, I dey put yu for Joab place make yu rule my sojas. Make God ponish mi if I nor do wetin I tok!”


Den Laban tell am, “Yu really bi my own flesh and blood.” So Jakob stay with Laban for one mont.


So as di shidren get flesh and blood, en too get flesh and blood like dem, so dat thru deat, e go fit distroy Satan wey get pawa to kill


make dem ask Shekem men sey, “Wetin make una wont make Gideon 70 shidren rule una, wen e bi sey only one man fit rule una? Make una remember sey, Abimelek na una own flesh and blood o-o.”


Una must selet di king wey di Oga una God go choose. Una go choose king from among unasef. Make una nor choose pesin wey nor kom from Israel.


Joshua and all en sojas mash from Eglon go Hebron go fight.


Na una bi my relashon, my flesh and blood, why una go bi di last tribe wey go bring mi kom back?”


Israel pipol ansa, “Even doh David bi one of una, wi get am ten times, pass as una get am. Why una dey look us like sey wi bi small pikin or sey wi nor mean anytin? Make una nor forget sey, Na wi first sey make dem bring di king kom back!” But wetin Judah men dey tok, strong pass di mout wey Israel men dey make.


Dem take Asahel body kon go beri am for en papa grave for Betlehem. Den Joab and en men travel for dat nite and dem kon rish Hebron di next day.


So wetin David tok, enter Judah men heart and dem obey am kon send message go meet en and all en ofisas make dem kom back.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka