Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




2 Samuel 4:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 At wons, dem enter Ish-Boshet room kon kill-am. Den dem kut en head, karry follow body kon waka for nite pass Jordan River Valley.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




2 Samuel 4:7
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Dem bring di head for tray kon give di girl and e karry am go give en mama.


Abner and en men mash pass Jordan River Valley for nite kon cross and di next morning, dem kon rish Mahanaim.


Dem kut Saul head komot kon take en tins. Dem kon send pesin make e go tell evribody for dia juju temple and among dia pipol sey Saul and en shidren don die.


David take Goliat head go Jerusalem and e put Goliat swod for di tent.


Frog go full River Nile and dem go still dey inside una house, bedroom, on-top una bed, inside una savants and una pipol house; una pots and di kontaina wey una take dey fetch wota.


So e run go stand near di Filistia man kon take en swod take kill-am, den e kut en head komot with di swod. Wen Filistia pipol si sey dia champion don die, dem kon bigin run.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka