3 E still karry en men and family go stay for di towns wey dey near Hebron.
For di third day, David and en men kon rish Ziklag. But Amalek pipol attack Negev and Ziklag. Dem burn Ziklag rish groun.
Doz wey dey face trobol or owe pesin or wey nor get wetin to do kon gada follow David and e kon dey lead dem.
Dis na di names of di strong sojas wey kom join David with dia leaders for Hebron, so dat David go bi king afta Saul, just as God tok am: