Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




2 Samuel 19:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Naw, make yu go make yor men heart strong. I use God name take swear sey if yu know go meet dem, nobody go stay here with yu dis nite. Na dat go bi di worse wahala wey yu go ever si for yor life.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




2 Samuel 19:7
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di king glory na wen en pipol dey plenty more-more; but prince wey nor get savants, nor get anytin.


Den en mind nor gri komot di girl body again. E love di girl kon dey tok to am well.


I go karry am go wildaness kon make am turn kom meet mi with di sweet-sweet words wey I go tell am.


Awa God sey, “Make yu konfort my pipol! Konfort dem well-well!


If yu like, dey lazy and dey sleep anyhow, but make yu know sey honga go soon kom kill yu.


Yu dey oppoz doz wey love yu kon support doz wey hate yu! Yu don make am klear sey yor ofisas and men know mean anytin to yu. I si sey yu go dey happy if to sey na wi die and Absalom dey life.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka