Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




2 Samuel 18:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 But dem ansa. “Yu nor go follow us, bikos e nor go mean anytin to di enemy if wi wey remain turn and run or even if dem kill half of us, but only yu bi like 10,000 of us. E go betta make yu stay here dey send help kom give us.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




2 Samuel 18:3
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

But Abishai, Zeruaya son, run kom help David attack di giant kon kill-am. Den David men kon sey make David promise dem sey e nor go follow dem go fight war again. Dem sey, “Na yu bi di hope wey Israel get and wi nor won luz yu.”


God wey dey mighty sey, “Swod! Make yu go attack and kill di shepad wey dey work for mi, den all di sheep go skata. I go attack my pipol


Dem katch di pesin wey make us dey alive, di king wey God choose and wi bin get hope sey e go protet us from awa enemies.


Siria king don kommand en thirty-two kommanders wey dey use shariot sey make dem nor attack anybody escept Israel king.


I go attack am wen e don taya and dey konfuse. E go fear and all en men go run, den I go kill only di king.


Joab tell am, “If yu si sey Siria sojas dey opress mi, make yu kom help mi and if Ammon sojas dey opress yu I go kom help yu.


Di wimen wey dey play di music kon dey sing sey, “Saul kill 1,000, but David don kill tazon times tazon pipol.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka