Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




2 Samuel 16:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Di king ask am, “Where Mefiboshet, yor masta, Saul grand-pikin?” Ziba ansa, “E dey for Jerusalem, bikos dem tell am sey Israel pipol go gi-am en grand-papa Saul, kingdom back.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




2 Samuel 16:3
13 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Curse dey dia head! Bikos dem dey bihave like Kain and bikos of long-trot, dem dey do di mistake wey Balaam do. So dem go must die like Korah, wey disobey God.


So make una nor trust anybody; even if di pesin na una best friend or wife!


Pipol nor dey bilive anytin wey lie-lie pesin tok, but pesin wey dey tink before e tok, dem dey bilive en word.


Dis na wetin dey happen to pipol wey play wayo take get propaty.


I go distroy anybody wey dey plan bad for en neighbour and I nor go sorry for who dey deceive pipol or doz wey get pride.


Yu don allow pipol wey I love and doz wey love mi, dey run from mi. So, na darkness bi my best friend naw.


Doz wey nor dey judge odas, wound dia neighbours or tok bad about dia friends.


Make una nor lie for una neighbour head.


Di king tell Ziba, “Evritin wey Mefiboshet get, don turn yor own.” Ziba ansa, “I go always bi yor savant! Make I always dey do wetin dey good for my king eyes!”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka