Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




2 Samuel 14:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Joab know sey David won si Absalom,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




2 Samuel 14:1
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

But wen di king don forget about Amnon deat, e kon dey hongry to si Absalom again.


Zeruaya three sons dey der wey bi, Joab, Abishai and Asahel. Asahel dey run fast-fast like deer for bush, so


Evribody wont make king favor dem, but na only God dey give korrect judgement.


Dia sistas na Zeruaya and Abigail. Zeruaya three sons na: Abishai, Joab and Asahel.


Di king kover en face bigin kry dey sey, “O-o my pikin! O-o my pikin Absalom! Absalom my pikin!”


So, instead make di sojas dey happy sey dem win, all of dem kon dey mourn, bikos dem hear sey di king dey kry for en pikin.


Di king nor kon happy again. So e go di room wey dey di gate side kon bigin kry. As e dey go, e dey kry sey, “O-o! My pikin Absalom! Absalom my pikin, e for betta sey na mi die, instead of yu!”


so e send for one wise woman for Tekoa. Wen di woman kom, Joab tell am, “Make yu do like sey yu dey mourn; wear mourning klot kon skata yor hair. Make yu bihave like woman wey don dey mourn since.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka