Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




2 Samuel 13:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 So Amnon do like sey e nor well kon go liedan for bed. Wen David go si am, e kon tell di king sey, “Abeg! Make yu tell Tamar make e kom bake kake for here make I dey si am, den serve mi by ensef.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




2 Samuel 13:6
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So Abraham rush enter house kon tell Sarah, “Make yu kwik-kwik measure some flower den bake bread.”


Jesus still tell dem anoda parabol: “God Kingdom bi like yist wey one woman take bake bread. E mix am with plenty flower and di small yist kon make di bread raiz well-well.”


Jonadab tell am, “Make yu do like sey yu nor well kon go liedan for bed. If yor papa kom si yu, den yu go tell am sey, ‘Abeg, make yu tell Tamar my sista sey make e kom give mi food. I wont make e make di food for here where I go dey si am, den serve mi by ensef.’ ”


So David send message go meet Tamar for di palis sey, “Make yu go Amnon house go make food for am.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka