Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




2 Samuel 13:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Jonadab tell am, “Make yu do like sey yu nor well kon go liedan for bed. If yor papa kom si yu, den yu go tell am sey, ‘Abeg, make yu tell Tamar my sista sey make e kom give mi food. I wont make e make di food for here where I go dey si am, den serve mi by ensef.’ ”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




2 Samuel 13:5
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So make una and di kansol tell di kommanding offisa make e bring Paul kom meet una, like sey una one judge en kase again. Wi ready to kill-am, before e go rish dis place.”


My pikin, if yu stop to learn, yu go forget evritin wey dem tish yu.


Ahitofel ansa, “Go sleep with yor papa girl-friends wey e leave for di palis. Den evribody for Israel go know sey yor papa hate yu and doz wey dey follow yu, go kon get heart.”


Jonadab ask Amnon, “Wetin make di king pikin dey vex evry morning? Naw, make yu tell mi wetin dey happen?” Amnon ansa, “I love Tamar wey bi my half broda Absalom, sista.”


So Amnon do like sey e nor well kon go liedan for bed. Wen David go si am, e kon tell di king sey, “Abeg! Make yu tell Tamar make e kom bake kake for here make I dey si am, den serve mi by ensef.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka