Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




2 Samuel 11:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 So e send messenja go find out who di woman bi. Leta, dem kon tell am sey na Batsheba, wey bi Eliam pikin and na Uriaya wey bi Hit pesin, bi en husband.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




2 Samuel 11:3
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

and Uriaya wey bi Hit pesin. All of dem na thirty-seven.


Shimea, Shobab, Natan and Solomon na di sons wey dem born give David for Jerusalem and na Batsheba wey bi Ammiel pikin, bi dia mama.


Una bi like horse wey dem feed well wey still get long-trot; each of una still dey find una neighbour wife wey una go sleep with.


Uriaya wey kom from Hit; Zabad wey Ahlai born.


and di poor man get only one sheep wey e buy. E dey kare for am and di sheep grow for en house with en shidren. E dey gi-am wetin e dey chop; di sheep dey drink wota with di man cup kon sidan for di man leg. Di sheep bi like pikin to am.


Elifelet, Ahasbai pikin wey kom from Maakat; Eliam wey bi Ahitofel pikin from Gilo;


God do like dis, bikos David do wetin E like and e nor disobey any of en kommand, apart from Uriaya from Hit wey e kill.


Nor let dia beauti tempt yu and nor let dia wayo eyes make yu fall.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka