Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




2 Samuel 1:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 E ansa, “Na from Mount Gilboa I from si Saul as e knee down with en spear and I si sey di enemy shariot and doz wey dey ride dem don dey near am well-well.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




2 Samuel 1:6
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Filistia pipol gada kon kamp for Shunem. Saul gada all en sojas for Israel kon kamp for Gilboa.


Afta, one priest dey pass der, wen e si di man, e waka pass for di oda side for di road.


Make rain or dew nor fall for Mount Gilboa, make di fields nor produce fruit at-all! Bikos na for der dem for disgrace strong sojas with all di pawa wey dem get. Dem abandon Saul shield wey e take dey protet ensef and dem nor rub oil put.


But make una dey look am. If only di truck go by ensef to Bet-Shemesh borda, den make una know sey na God give una dis big wahala. But if e nor go like dat, den wi go know sey nor bi en dey give us dis wahala; instead, e just happen to us like dat.”


So Rut kon go gada rice for di field wey bi Boaz, wey kom from Elimelek family, own.


David ask am, “How yu take know sey Saul and Jonatan don die?”


Den e turn round and wen e si mi, e kon koll mi. I ansa, ‘Yes sir!’


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka