Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




2 Samuel 1:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Jonatan arrow nor stop to flow with pipol blood; e even skata strong wariors flesh. Saul swod nor taya to distroy many pipol for groun.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




2 Samuel 1:22
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Jonatan remove di gown wey e wear kon gi-am to David, plus en gear, en swod, en bow and even en belt.


I go make my arrow full with blood and my swod go distroy pipol flesh, doz pipol wey I katch and kill and even di enemies oga blood!’ ”


Afta Saul don bikom Israel king, e fight all dia enemies wey dey round dem wey bi: Moab, Ammon and Edom pipol, Zobah king and Filistia pipol. Anywhere e for go fight, God dey make am win.


E do great tins kon kill all Amalek pipol, den save Israel pipol from dia enemies hand.


Bikos I dey bring many strong nashons from di nort and dem go attack and distroy Babilon. Wen dia strong sojas shot dia arrow, e go-go meet and kill who dem shot am to! Dem nor dey miss at-all.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka