Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




1 Samuel 8:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 So all di leaders for Israel gada go meet Samuel for Rama

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




1 Samuel 8:4
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den e go kom back to Rama, bikos en house dey der. E still dey judge Israel pipol for der and e build one altar for der wey dem for dey woship God.


Wen all di leaders for Israel meet King David for Hebron, David setol with dem and dem kon make am king for Israel.


Den God tell Moses, “Make yu klimb kom meet mi; both yu, Aaron, Nadab, Abihu and di seventy eldas for Israel and wen una still dey far from where I dey, make una bow woship mi.


“So make yu go gada di eldas for Israel kon tell dem sey, ‘God wey bi una grand-grand papa dem, Abraham, Isaak and Jakob God appear to mi kon sey, “I don kom meet una and I si as una dey sofa.


So Samuel tell di pipol wey dey ask for king evritin wey God don tok.


Di leaders for Jabesh kon tell dem, “Make una give us seven days, so dat wi go send message go evriwhere for Israel. If nobody dey to diliver us, den wi go do as una wont.”


Abner go meet di leaders for Israel kon tell dem, “E don tey wen una wont make David bi una king.


Di next day, Elkanah and en family wake-up for early morning go woship God, den dem kon go back to dia house for Rama. Elkanah sleep with en wife Hannah and God kon remember am.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka