Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




1 Samuel 8:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 E go take una best field and vineyard kon give dem to en own savants.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




1 Samuel 8:14
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di prince wey dey rule nor go take any propaty wey nor bi en own. Any land wey e give en son must bi from di land wey bi en own, so dat e nor go opress any of my pipol or take dia land.”


Jezebel ansa, “Nor bi yu bi di king? Make yu stand up from bed go chop. I go make sure sey yu take Nabot vineyard!”


Make yu tell am, ‘Mi wey bi God sey, “Afta yu don kill pesin finish, yu won still take en propaty too?” ’ Still tell am sey, ‘Na for where dog for lick Nabot blood, na der too, dogs go for lick yor own blood!’ ”


Saul tell dem, “All of una wey kom from Benjamin tribe! Make una listin! Jesse pikin don give field and vineyard to any of una before? Or e don make any of una kommander and offisa?


Una dotas go make pomade, kook and bake for di king.


One part out of evry ten seed and food wey una harvest, e go kollect am go give en ofisas and savants.


One day, Ahab tell Nabot, “Make yu give mi yor vineyard wey dey near my palis, bikos I won use di land take do vegitabol farm. I go give yu anoda vineyard or pay yu betta prize for dis one.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka