Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




1 Samuel 6:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 So di men go do as di priest tell dem. Dem take two melu kon join dem to di truck; dem put dia pikin from di yard.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




1 Samuel 6:10
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Jakob kon tell Esau, “My oga, yu know sey di shidren still small and I dey kare for di animals wey just born, if wi sey make wi travel with dem for just one day, all di animals fit die.


But make una dey look am. If only di truck go by ensef to Bet-Shemesh borda, den make una know sey na God give una dis big wahala. But if e nor go like dat, den wi go know sey nor bi en dey give us dis wahala; instead, e just happen to us like dat.”


Dem kon put di Kovenant Box for der, plus di cupboard, di gold rat and sore image.


For di sevent time, di savant kon tell am, “I si one small kloud wey bi like pesin hand dey raiz from di sea.” Elijah kon sey, “Make yu go tell King Ahab sey rain dey kom. Make yu go with di shariot, so dat di rain nor go meet yu for road.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka