Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




1 Samuel 3:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Den God koll again, “Samuel!” So Samuel get up kon go meet Eli sey, “Si mi here, yu dey koll mi.” But Eli ansa, “I nor koll yu my pikin. Make yu go back go sleep.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




1 Samuel 3:6
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Some pipol kon bring one man wey nor fit waka kom meet am. Wen Jesus si as dia faith strong rish, e kon tell di man wey nor fit waka, “My pikin, make yu nor fear! God don forgive yu all yor sins.”


Ahimaaz still sey, “I nor dey fear wetin go happen, I go-go tok di news too.” Joab ask am, “My pikin, wetin make yu won go tok? Dem nor go give yu any reward o-o.”


Di man kon tell Eli, “I run komot from di war front today!” Eli kon ask am, “My pikin, na wetin dey happen for dat side!”


Wen Josef look up kon si en broda Benjamin, en mama pikin, e kon sey, “Na dis boy bi una yonga broda wey una tell mi about?” Den e sey, “My son, make God always dey good to yu.”


Den e run go meet Eli kon sey, “Si mi here, yu bin dey koll mi.” But Eli sey, “I nor koll yu. Make yu go back go sleep.”


Naw Samuel neva still know God; e neva know wen God dey tok.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka