Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




1 Samuel 26:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Saul kamp for di road wey dey near Hakilah hill near Jeshimon, but David dey inside di desert. Wen David know sey Saul dey di desert dey find am,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




1 Samuel 26:3
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Zif pipol kom meet Saul for Gibeah sey, “David hide for Hakilah hill wey dey near Jeshimon.”


Den Zif pipol go tell Saul for Gibeah sey, “David dey hide for Horesh near Hakilah Hill wey dey Jeshimon sout.”


David know sey Saul dey find am bikos e won kill-am, so e go stay Horesh for Zif desert.


E rish one place where sheep dey for di road side and rock wey whole dey inside, dey der too. Den e go inside di rock go rest. Naw, David and en men sidan for di rock back (Dem hide for der).


e kon send pipol go spy if na true.


Oga, na Yu bi my God and e don tey wen I dey wait for Yu, bikos my soul dey hongry for Yu. My whole body dey hongry for Yu inside dis dry and pash-pash land wey nor get wota.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka