Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




1 Samuel 26:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 “God dey reward doz wey dey honest and raitious. Even doh today God put yu for my hand, I nor go ever kill di pesin wey God use en own hand choose.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




1 Samuel 26:23
16 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

and my love nor dey fail.” True-true, God go pay evribody akordin to wetin dem do.


My God, make Yu remember all dis tins wey I don do for yor temple and for yor work.


my Oga God, make Yu listin from heaven, den kon judge yor savants. Make Yu ponish di one wey do bad as e fit am kon free di one wey dey rite.


God forbid sey I kill di pesin wey E choose with en hand.” David kon tell Abishai, “Take en spear and en wota pot make wi komot from here!”


But David ansa, “Nor kill-am! Na who go happy sey e kill di pesin wey God ensef choose?”


Make God judge between mi and yu and e go save mi from yor hand, but I nor go tosh yu with my hand.


Yu don show mi today how yu good rish, bikos yu nor gri kill mi, even doh God put mi for yor hand.


If pesin katch en enemy, e dey tell am make e go without sey e wound am? Today! Make God reward yu with good, bikos of wetin yu do to mi.


David ansa, “Di king spear dey here.” Make one of di savant cross kom take am.


God reward mi, bikos I do wetin dey rite. E bless mi, bikos I dey innocent.


My papa, si yor klot korna for my hand. Wen I kut am komot, I nor kill yu. So make yu know and undastand sey I nor dey plan to kill or fight against yu.


So E reward mi, bikos I dey do wetin dey rite, bikos E know sey I dey innocent.


E dey reward pipol for wetin dem do and dey trit dem as dem deserve.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka