Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




1 Samuel 26:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Den David cross go di oda side kon stand for far on-top di hill and betta gap dey between en and Saul.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




1 Samuel 26:13
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

David kom out from di rock kon shaut make Saul for hear, “My oga, di king!” Wen Saul look en back, David bow face groun for am.


Wen Jotam hear wetin happen, e go stand on-top Mount Gerizim kon shaut tell di pipol wey dey groun sey, “Shekem leaders, make una hear mi, so dat God go hear una!


So David take di spear and di wota pot wey dey near Saul head and dem kon komot der. Nobody si dem or know sey dem kom or wake-up. All of dem don sleep go, bikos God don make betta sleep katch dem.


E shaut give Abner wey bi Ner pikin, “Abner! Yu nor won ansa?” Abner kon ansa, “Who bi yu wey dey shaut won wake di king?”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka