9 Den Jesse koll Shammah. But Samuel sey, “God nor choose dis one too.”
Jesse three first boys don follow Saul go di war and dia names na, Eliab wey bi di first-born, sekond to Abinadab and Shammah wey bi di third.
Eliab na Jesse first pikin, why Abinadab na di sekond born, follow by Shimea,
Amnon get one wayo friend and en name na Jonadab and na David broda, Shimei born am.
Jesse show Samuel en seven boys. But Samuel kon tell Jesse, “God nor choose any of dis ones.”
Ben-Abinadab wey marry Solomon dota Tafat, dey kare for all di aria for Dor.