Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




1 Samuel 16:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Samuel ansa, “How I won take go? Saul go hear about am kon kill mi!” But God sey, “Take one small animal follow body kon sey, ‘I don kom sakrifice give God.’

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




1 Samuel 16:2
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di girls ansa, “Yes! Make una still waka go strait. But una go waka fast, bikos na today e kom di town and di pipol dey do sakrifice for di altar wey dey di hill.


E sey, ‘Abeg, make yu let mi go, bikos wi get family sakrifice for di town and my brodas sey make I dey der. So if yu bi my friend, make yu let mi go.’ Na dis make am nor dey di king tabol.”


“Si! I dey send una go like sheep for where plenty wiked animals dey, so make una dey wise like snake and gentol like dove.


Mary tell di angel, “How dis tins go fit happen, as e bi sey I neva sleep with man before?”


But Moses tell God, “Na who I bi to go meet Fero or to karry Israel pipol komot from Egypt?”


Den invite Jesse kom di sakrifice and I go show yu wetin yu go do. Yu go anoint di pesin wey I go choose.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka