Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




1 Samuel 13:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Dem attack Israel pipol well-well and Israel sojas kon run go hide for di kaves, holes, inside rocks, pits and wells;

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




1 Samuel 13:6
18 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Midian pipol get pawa well-well and Israel pipol kon dey hide for rock and oda place wey dey save for di hills.


(Dis world nor good rish for dem); dem just dey waka about for wildaness, on-top mountins, inside rock and holes.


Naw, I know wish one I go choose, bikos I won go dey with Christ and na dat one betta pass.


But naw, dem don tif all en pipol tins; lock dem undagroun kon hide dem for prison. Dem tif from dem kon karry all dia tins komot and nobody dey to save dem.


David ansa, “I dey for bad kondishon, but I nor wont make men ponish mi, instead make only God ponish us, bikos E get mesi.”


E rish one place where sheep dey for di road side and rock wey whole dey inside, dey der too. Den e go inside di rock go rest. Naw, David and en men sidan for di rock back (Dem hide for der).


Den Zif pipol go tell Saul for Gibeah sey, “David dey hide for Horesh near Hakilah Hill wey dey Jeshimon sout.”


Wen Jonatan and en savant kon let Filistia sojas know sey dem dey around, Filistia pipol kon sey, “Si! Hibru pipol dey kom out from di hole wey dem hide put.”


Israel sojas kon bigin attack dem. Naw, Benjamin sojas kon dey fear, bikos dem know sey, dem don die finish.


Ammon pipol cross Jordan River go fight Judah, Benjamin and Efraim tribe. And dis tin make Israel pipol weak well-well.


Wen Ai men turn back, dem si smoke from dia town dey go heaven and fear katch dem and dem nor fit run go anywhere. Dis time, di men wey dey run before go di desert kon turn back face Ai men wey dey porshu dem.


Wen Filistia pipol hear sey Israel pipol don gada for Mizpa, dia leaders kon gada dia sojas make dem for go fight Israel pipol. As Israel pipol hear sey Filistia pipol dey kom, fear kon katch dem.


Den Samuel go Gilgal and from der to Gibeah for Benjamin. Saul shek di sojas wey still dey with am and dem bi like six hundred.


Wen all Israel pipol wey dey hide for Efraim kountry for hill hear sey Filistia pipol dey run, demsef kon kom out bigin porshu dem.


Di well wey Ishmael trow di men dead body put, na King Asa dig am wen King Baasha for Israel kom attack am. Naw, Ishmael don pak dead body full am.


“Go tell dem sey mi, God dey warn dem sey, ‘As long as I bi di God wey dey alive, di pipol wey dey stay for di main field, go die. Wiked animals go chop doz wey dey stay for di kountry and na diziz go kill doz wey hide for mountin and whole.


Wen Israel men wey dey di valley and di oda side for Jordan River si sey all Israel men don die and Saul and en shidren don die too, dem kon run komot di town. So Filistia sojas kom take-ova di town.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka