Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




1 Samuel 13:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Di money wey dem dey pay na one koin to sharpen axe and ripair shepad stik, den two koin to sharpen big and small hoes.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




1 Samuel 13:21
3 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So wen Israel pipol wont sharpen or do any knife, den must go do am for Filistia pipol land.


So wen di war start, na only Saul and en pikin get swod and spear, no oda soja for Israel karry swod or spear.


and if dem divide all di pipol wey dey di land into three, two part go die finish.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka