Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




1 Samuel 13:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 So Saul, en pikin Jonatan and di sojas wey dey with am kon kamp for Gibeah for Benjamin, while Filistia pipol kamp for Mikmash.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




1 Samuel 13:16
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Leta, Jonatan kill Filistia sojas for Gibeah and all Filistia pipol kon hear about am. Den Saul blow trumpet take koll all di Hibru pipol make dem kom fight.


Saul selet 3,000 men from Israel for ensef. 2,000 from di men, dey with Saul for Mikmash and for Bethel kountry for di hill; while di remainin 1,000 dey with Jonatan for Gibeah for Benjamin. E kon send di rest pipol go house.


Saul sidan for outside for Gibeah under one tree wey en fruit bi like gold for Migron. Di sojas wey dey with am na about six hundred.


den dem cross kon go sleep for Gibeah dat nite! Pipol for Rama town dey fear and di pipol wey dey for Saul village for Gibeah, don run komot der.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka