Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




1 Samuel 10:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 E tell dem, “Dis na wetin di Oga wey bi Israel God tok, ‘I bring una kom out from Egypt kon diliver una from dia pawa and from all di kingdoms wey dey opress una.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




1 Samuel 10:18
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

God angel komot from Gilgal go Bokim kon tell Israel pipol, “Na mi bring una kom out from Egypt kon put una for dis land wey I promise to give una grand-grand papa and I tok sey I nor go break my promise with una.


If una go fight against enemy wey dey attack una, den una must blow di alarm and di trumpet. Mi wey bi God go kon help and save una from una enemies.


“Wen Jakob enter Egypt, una grand-grand papa dem kon kry to God. God send Moses and Aaron and dem lead dem komot from Egypt kon stay for here.


Den dem go know sey na mi bi dia God, wey take dem komot from Egypt, so dat I go fit stay with dem. Na mi bi di Oga wey bi dia God.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka