16 E go remove di intestine and all di tins wey dey inside kon trowey dem for di east side for di altar where dem dey put di ashes.